0 timekeeper Just now Nothing you wan tell me adam know say that fruit na forbidden fruit. En just wan taste am as eve taste am nothing come do her.
0 Memes • Posted by timekeeper 24 mins ago As I chase the bag this yr I no catch am. Next yr na people wey get the bag I dey go for 😤😒
0 Memes • Posted by timekeeper 29 mins ago You fit dey try do comeback make your village people call you back. 😂 Na why dem dey call am call to Glory.
0 Memes • Posted by timekeeper 51 mins ago If handwork na wetin you fit do with your hand, Wetin dem go call OS work ?
0 Memes • Posted by timekeeper 1 hr ago GOAT get two meaning , na the way you take hustle go determine the one dem go use for you.💔