Be serious please🥹
Just setting up my Quibbles…😂
0 interaction • Posted by Heykhay 4 hrs ago Abeg how una tey dey break up relationship of 8 years, abi sheh na like this una go dey watch make dem drag me enter marriage in this Tinubu's Nigeria🥹🥹🥹 Be serious please🥹
0 Nigeria • Posted by Heykhay 4 hrs ago Sheh na like this we go dey watch Tinubu win next year? Abi u think any of these opponents can defeat this Goliath🥹
2 Trendingmatters • Posted by Heykhay Oct 30 Just trying out the rooms in this house, maybe there's some treasure lying around somewhere. Just setting up my Quibbles…😂