Menu
5
Nigeria

State Police Debate, Governors Split, North Divided

State police matter dey hot again, some governors dey support am strongly, others dey shout “e go turn to abuse and repression.” North dey split, Kaduna and others dey argue.
As Plateau person wey know say insecurity dey everywhere, I dey wonder: This one go solve our problem or na just new weapon for politicians?
Plateau squad, una want state police or una fear say governors go use am do “operation settle score”? Defend your side! 🛡️🗣️ Yes or No, make we argue!