For first time in 20 years, Iraqi Army don enter Jurf al-Sakhr go sack Kataib Hezbollah - militia wey dey answer Iran.

Govt talk say na oil smuggling crackdown, but na America vs Iran supremacy battle.

America hold Iraq MONEY (all oil dollars dey New York bank), Iran hold the GUN (through militia).

FOR NAIJA: If our army get this kind morale & tech, dem for don clear gold smugglers for Zamfara.

Or na govt dey run am? Wetin I know.

#QuickUpdate