0 Nigeria • Posted by u/stylez7e32 54 mins ago WAHALA : 🇷🇺🇨🇳 PUTIN CARRY NUCLEAR BRIEFCASE GO CHINA! 💀 Your browser doesn't support HTML5 video. Dem spot officer dey carry Putin nuclear briefcase as e enter China.Wetin be that briefcase? Na "Cheget" - Russia nuclear football. No be bomb, na button wey fit launch 5,000 nuclear weapons in minutes. E dey follow Putin everywhere, 24/7.Wetin e mean? Muscle flexing. Putin dey tell US say Russia & China still tight, make dem no push am for Ukraine.No launch yet, but message clear.The ones way dey follow tinubu wetin dem dey carry ? 🤣🤣🤣🤣 we need reform our government