Menu
2
NEWS

WAHALA: TANKER ATTACK FOR STRAIT OF HORMUZ 🚨

Post image
One crew member still dey missing after dem attack ADNOC vessel for Strait of Hormuz Tuesday evening. Search and rescue still dey go on. All other crew evacuate, but 11 injure.

Source: ADNOC / Emirates News Agency

WETIN E MEAN FOR US FOR NAIJA IF E CONTINUE:

This narrow water road between Iran and Oman na where 20-25% of world oil dey pass daily.

If attack continue:
- Fuel price for Naija go jump
- Flight ticket go cost
- Christmas goods - clothes, electronics, toys - go delay and cost more for market

Na global gbege, but na we go feel am for pocket.