This heat wey dey Nigeria nowadays na another level. Person go bath, before e finish sweating don start again. To make matter worse, NEPA fit take light when everywhere don hot pass normal. 😂😭

How una dey survive this kind weather? Which state dey experience the hottest heat right now?