2 Q9ja • Posted by u/Adukudaniel 20 hrs ago Who Dey Feel the Economy Pass? 🇳🇬 Make we reason am together. Everybody dey face one challenge or another for this country. Some dey struggle to feed, some dey struggle to pay bills, some just dey try survive. How una dey cope with everything wey dey happen? Make we hear your side. 👇#Nigeria #Naija #CostOfLiving #NaijaGist #RealTalk #Nigerians #PublicOpinion #NaijaDiscussion #Quibbles #LetsTalk