1 Lyrics • Posted by u/abbey 2 hrs ago FOLA & Davido - 2am In Toronto Lyrics Previous Next 2AM Toronto Fola Davido Engaged IntroObahBaddestWha' dem ah say?Verse 1: Davido & FOLASilver and gold, diamondI get it plenty, can you spend it all?'Cause I'll rather say, "I lose am" to gain your loveI go show you what it means when you fall in love (Fall in love, yepa)I wish I could let it go, but you mean so much (O ka)Oh, baby, má worry, a máa máa jayé tán (Go down)No dey do ozigizaga for this very love (Very love)I go show you say your loving be my steady joySee, baby, no dey worry, oh, no dey worry, ohNo dey worry, tell them say you dey with OBO (Uh)This one no be whining, no be eeny, miny, moe (Uh)Your loving for my body kudi well well, ohNo dey worry, oh (Uh), no dey worry, ohTell them say you chilling and you dey with Davido (Uh)This one no bе whining, no be eeny, miny, moe (Oh, yeah, yеah)Baby, this loving for my body kudi well well, ohChorus: FOLAỌmọ, e don dey tey, ó yẹ kó ti máa fẹ́ mi, oTó bá f'ọwọ́ kàn mí, baby, ó má bend it low, nice tryThank you for coming into my life (Oh)Èmi ò mà mọ̀ bó ṣe ṣe, o, backa big and heavy, oAnd if you need somebody, gbáralé mi, o, ah-ahWọ́n ti gétì mi lọ, ah-ahṢebí òun l'ó ń jẹ́ n para, ah, gídíganAnd I'm not giving up, kó má bọ̀wá, ọmidan (Kó má bọ̀, yeah, yeah)Nítorí bó foreign bó ṣe Honda, gídíganAnd I'm not giving up, ah-ahWhy you go do me like that? (Ah, yeah)Verse 2I am never letting go, oh-ohWọ́n kọ́ mi, let me know, oh, LordI got you covered, ohI just wanna let you know (Let you know, oh)Oh, oh, ọ́wọ́ kan wá ti fọ́, you got the girl in your roomShe said, "Fọlárìn don't lie, oh" (Oh)And any time you need me, let me know, ah-ohChorus: FOLA & DavidoỌmọ, e don dey tey, ó yẹ kó ti máa fẹ́ mi, oTó bá f'ọwọ́ kàn mí, baby, ó má bend it low, nice tryThank you for coming into my life (Oh), mọ̀ n bóÈmi ò mà mọ̀ bó ṣe ṣe, o, backa big and heavy, o (Oh-oh)And if you need somebody, gbáralé mi, o, ah-ah (Oh-oh)Wọ́n ti gétì mi lọ, ah-ah (Gétì mi lọ, ah-ah)Ṣebí òun l'ó ń jẹ́ n para, ah, gídíganAnd I'm not giving up, kó má bọ̀wá, ọmidan (Kó má bọ̀, yeah, yeah)Nítorí bó foreign bó ṣe Honda, gídíganAnd I'm not giving up, oh-ah (Oh-ah)Why you go do me like that? (Ah, yeah)OutroWha' wha' dem ah say?