0 gist_corner • Posted by u/Kayprime 2 hrs ago The funny reality of being broke in Nigeria. Una notice say poverty get one special talent? 😂 Once you decide to save money, na that same week your phone go develop problem, landlord go remember you, and family emergency go start showing face. 😭 Na why some of us no dey broke because we no sabi work. Life just dey give us premium challenge