Menu
2
interaction

World biggest werey!

Post image

This werey ...him country no get any natural resources, the world don ban them from trading with anybody except China that is helping them from backdoor - sell some food and other needs to them. All he dey do na to train his boys in hacking - they are called the LAZARUS GROUP. He go send them go break into any bank, crypto exchanges, big corporations etc ...anywhere wey dem fit get from 500 million dollars to billions for the State. Na so them dey take survive now. That is their foreign income and he use the fund to build nuclear weapons and ammunit!on that he sells to people in the black market. You as a citizen must not touch one kobo of the money because the state provides everything they need. If you take a penny, he go kpai you. No court, no judge. Na him be everything. This werey is running a criminal State and nothing wey anybody fit do am. You come for am, he blow up the whole world make everybody kpai. Na why Trump dey give am chance say na" Rocket man "🤣

Binance hack yesterday of 6.5billion dollars na him fit do am...