Menu
1
Politics

TECH + PRAYER

Post image
 Israel dey pray, but dem still get Iron Dome, drones, AI to catch enemy for tunnel.

For Naija na only prayer dem dey tell us make we do for insecurity. No drone, no tech.

Prayer good, but faith without work na die. Na TECH + PRAYER dey win war.

#QuickUpdate