Menu
0
Nigeria

WAHALA : 🇷🇺🇨🇳 PUTIN CARRY NUCLEAR BRIEFCASE GO CHINA! 💀

Dem spot officer dey carry Putin nuclear briefcase as e enter China.

Wetin be that briefcase? Na "Cheget" - Russia nuclear football. No be bomb, na button wey fit launch 5,000 nuclear weapons in minutes. E dey follow Putin everywhere, 24/7.

Wetin e mean? Muscle flexing. Putin dey tell US say Russia & China still tight, make dem no push am for Ukraine.

No launch yet, but message clear.


The ones way dey follow tinubu wetin dem dey carry ? 🤣🤣🤣🤣  we need reform our government