Unconfirmed report talk say explosion don happen for Iranian port city of Bandar Abbas, near Hormuz...

Video wey dey circulate show white smoke for top of hangar-like structures, but some people talk say shadow and timing no too clear.

Iranian state media sef don report explosions of unclear origin, dem talk say investigation dey go on...

No official confirmation yet as we dey talk.

*My own na:* As we dey blame bad government for Naija, make we still dey watch this Hormuz side. Because if wahala burst for there, na we go feel am for fuel and market price.